Yakubu is Falz's second official single for 2023.
►Stream Yakubu - https://fanlink.to/falzyakubu
►Subscribe to the channel: https://www.youtube.com/channel/UCRySqRCtgB9iKFK4lSQRXBw
►Instagram - https://instagram.com/falzthebahdguy
►Twitter - https://twitter.com/falzthebahdguy
►Facebook: https://www.facebook.com/falzthebahdguy1
►SnapChat: falzthebahdguy
►Video Director: OYETWOPOINTO x FALZ
►Music Producer: Chillz
►Executive Producers: Folarinde Falana, Femisoro Ajayi & Sidney Sule
►Bookings: bahdguys@gmail.com
LYRICS:
Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
You don’t want to prosper
Come and collect Oscar
300 billion te gbà lówó ìjoba
Kí le fi se ná sir
A ti fi je Mossa
Twitter dey talk
This one go hot
Other chairman corrupt but
This one is not
Youth sef dey talk
When we protest they shot
Make we carry PVC
Make we see wetin go sup
(E go sup)
Suddenly e scatter
Area boy ti jagba
As Ole dey japa
Olopa dey guide am
You wayo the number
The portal, e shut down
You drop us the lamba
Somebody e hack am
Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
(Ah ah )
Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
(Ah ah are you calling a dignity…)
Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
The same Mr Yakubu
Oju ati Orun
Enu no dey work
Opolo ti burst
Na who do the law
Na who kill the law
Who people go ask
Na who dem go call
I been dey my own
Shey make I do like I no know wetin I know
Or make I do like I no see wetin I see
Shey make I be person wey no be wetin I be
You must be stupid if you think you have a case
Mr Yakubu who came from out of space
Mr Yakubu who is not like Gowon
He’s not head of state
He doesn’t need a gun
He took the results verified by a lot
The honorable court even ruled back then that all parties can go ahead and access the source of their claims
Mr Yakubu is just a name
Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster
(First argument,
I ‘ll leave the rest for the next argument )
Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fr